专业歌曲搜索

Asiwaju - Ruger.lrc

LRC歌词下载
[00:00.00] 作词 : Michael Olayinka Adebayo
[00:01.00] 作曲 : Michael Olayinka Adebayo
[00:17.36]Cook that thing
[00:20.15]Man getting high till I fade out
[00:22.20]If the vibe no pure, on my way out
[00:24.45]Hullabaloo anytime we step out
[00:26.81]The men dem outside, we no dey house
[00:29.37]No dey look for us, we no dey house
[00:31.77]You no dey see the mula we don spray out
[00:34.01]Thank God say the maga don pay out
[00:36.38]Ope oh-oh-oh-oh
[00:38.40]See, I'm ahead of them, asiwaju
[00:41.56]I'm a ****ing baller, Ighalo ni mi
[00:44.34]No man fit talk shit to me
[00:46.29]Ni'lu mi, you go collect oh
[00:48.52]See, omo na me dey lead, asiwaju
[00:51.35]I'm a ****ing baller, Ighalo ni mi
[00:53.97]No man fit talk shit to me
[00:55.96]Ni'lu mi, you go collect oh
[00:58.28]Cheers to my friends and clique
[01:00.28]When I call, demma all pulling up quick
[01:02.57]Strapped up with the guns and the swords and things
[01:04.97]Bring hеll to anybody wey try test me
[01:07.27]I'm your daddy, I'm your unclе, I'm your popsy
[01:09.65]I be old man, no go dey call me "Gen Z"
[01:12.07]Bredda see
[01:12.92]Steady giving them gap, mo ti lo far
[01:15.41]They can never near me
[01:16.94]As my lover, lover, just go
[01:19.92]My oyinbo wife, don show
[01:22.51]Omo, my polo white, my face show
[01:24.89]Sweet boy for life, they don't know
[01:27.23]Your serious babe dey worry my phone
[01:29.62]E don dey sup for back, you don't know
[01:32.05]Everyday we dey run am on code
[01:34.41]You suppose to know how the thing go
[01:36.30]Man getting high till I fade out
[01:38.81]If the vibe no pure, on my way out
[01:41.19]Hullabaloo anytime we step out
[01:43.56]The men dem outside, we no dey house
[01:46.13]No dey look for us, we no dey house
[01:48.44]You no dey see the mula we don spray out
[01:50.81]Thank God say the maga don pay out
[01:53.11]Ope oh-oh-oh-oh
[01:55.41]See, I'm ahead of them, asiwaju
[01:58.38]I'm a ****ing baller, Ighalo ni mi
[02:01.05]No man fit talk shit to me
[02:03.05]Ni'lu mi, you go collect oh
[02:05.38]See, omo na me dey lead, asiwaju
[02:08.07]I'm a ****ing baller, Ighalo ni mi
[02:10.77]No man fit talk shit to me
[02:12.57]Ni'lu mi, you go collect oh
[02:14.73]Omo, na different steeze
[02:17.59]Singlet, belt, and ripped out jeans
[02:20.04]Man too wise, I no fit loose that cheese
[02:22.44]Oluwa thunder my body with blessings
[02:24.95]Ogbeni, ogbeni leave that thing
[02:27.20]When I say kukuruku cook that thing
[02:29.58]Who dey check?, who dey check am?
[02:31.25]Oya look that thing
[02:32.14]Face white, yansh black, I rebuke that thing
[02:34.26]Make nobody try stress me, I no be JJC
[02:37.17]I don't if you get it on a top rating
[02:39.46]Affiliate with the best team, you wan race me
[02:42.04]We no dey do the same thing, hmm, hmm
[02:44.42]Canoe no be jet ski, omo you say wetin?
[02:46.73]No go reason me less, omo, you go chop crapping
[02:49.35]I do it diligently, won le mi
[02:51.65]Won le ba mi
[02:53.41]Man getting high till I fade out
[02:55.61]If the vibe no pure, on my way out
[02:58.02]Hullabaloo anytime we step out
[03:00.32]The men dem outside, we no dey house
[03:02.94]No dey look for us, we no dey house
[03:05.26]You no dey see the mula we don spray out
[03:07.49]Thank God say the maga don pay out
[03:09.93]Ope oh-oh-oh-oh
[03:12.08]Man getting high till I fade out
[03:14.80]If the vibe no pure, on my way out
[03:17.14]Hullabaloo anytime we step out
[03:19.60]The men dem outside, we no dey house
[03:22.04]No dey look for us, we no dey house
[03:24.46]You no dey see the mula we don spray out
[03:26.78]Thank God say the maga don pay out
[03:29.13]Ope oh-oh-oh-oh
文本歌词
作词 : Michael Olayinka Adebayo
作曲 : Michael Olayinka Adebayo
Cook that thing
Man getting high till I fade out
If the vibe no pure, on my way out
Hullabaloo anytime we step out
The men dem outside, we no dey house
No dey look for us, we no dey house
You no dey see the mula we don spray out
Thank God say the maga don pay out
Ope oh-oh-oh-oh
See, I'm ahead of them, asiwaju
I'm a ****ing baller, Ighalo ni mi
No man fit talk shit to me
Ni'lu mi, you go collect oh
See, omo na me dey lead, asiwaju
I'm a ****ing baller, Ighalo ni mi
No man fit talk shit to me
Ni'lu mi, you go collect oh
Cheers to my friends and clique
When I call, demma all pulling up quick
Strapped up with the guns and the swords and things
Bring hеll to anybody wey try test me
I'm your daddy, I'm your unclе, I'm your popsy
I be old man, no go dey call me "Gen Z"
Bredda see
Steady giving them gap, mo ti lo far
They can never near me
As my lover, lover, just go
My oyinbo wife, don show
Omo, my polo white, my face show
Sweet boy for life, they don't know
Your serious babe dey worry my phone
E don dey sup for back, you don't know
Everyday we dey run am on code
You suppose to know how the thing go
Man getting high till I fade out
If the vibe no pure, on my way out
Hullabaloo anytime we step out
The men dem outside, we no dey house
No dey look for us, we no dey house
You no dey see the mula we don spray out
Thank God say the maga don pay out
Ope oh-oh-oh-oh
See, I'm ahead of them, asiwaju
I'm a ****ing baller, Ighalo ni mi
No man fit talk shit to me
Ni'lu mi, you go collect oh
See, omo na me dey lead, asiwaju
I'm a ****ing baller, Ighalo ni mi
No man fit talk shit to me
Ni'lu mi, you go collect oh
Omo, na different steeze
Singlet, belt, and ripped out jeans
Man too wise, I no fit loose that cheese
Oluwa thunder my body with blessings
Ogbeni, ogbeni leave that thing
When I say kukuruku cook that thing
Who dey check?, who dey check am?
Oya look that thing
Face white, yansh black, I rebuke that thing
Make nobody try stress me, I no be JJC
I don't if you get it on a top rating
Affiliate with the best team, you wan race me
We no dey do the same thing, hmm, hmm
Canoe no be jet ski, omo you say wetin?
No go reason me less, omo, you go chop crapping
I do it diligently, won le mi
Won le ba mi
Man getting high till I fade out
If the vibe no pure, on my way out
Hullabaloo anytime we step out
The men dem outside, we no dey house
No dey look for us, we no dey house
You no dey see the mula we don spray out
Thank God say the maga don pay out
Ope oh-oh-oh-oh
Man getting high till I fade out
If the vibe no pure, on my way out
Hullabaloo anytime we step out
The men dem outside, we no dey house
No dey look for us, we no dey house
You no dey see the mula we don spray out
Thank God say the maga don pay out
Ope oh-oh-oh-oh