专业歌曲搜索

Way Back - KHAID/Olamide.lrc

LRC歌词下载
[00:00.000] 作曲 : Gbenga Olamide Adedeji/SULAIMON SHEKONI SOLOMON
[00:04.185]Shab...
[00:10.192]Sig...
[00:12.954][Verse 1: Khaid]
[00:17.238]I dey craze them say Na style (Oh oooh)
[00:21.439]Cause them no wan see me progress
[00:25.703]Call my phone once in a while (Call my phone)
[00:29.717]Dark shades I fit no see your text
[00:32.236][Pre-Chorus: Khaid]
[00:32.486]Them say I don follow corner
[00:34.492]Cause my life e be one night wonder
[00:36.494]Wetin Sapa make me discover
[00:38.526]Na something wey fit make life shorter
[00:40.857]Go slow no revolver
[00:42.925]Now my life e no fit get coma
[00:44.931]I get girls wey reach be my mother
[00:47.248]Wetin I get wetin I order
[00:49.251][Chorus: Khaid]
[00:49.539]Ohhh my Jigga
[00:51.582]Bro from way back
[00:53.591]When you say fast
[00:55.593]I go dey with you
[00:57.600]No matter the distance
[00:59.879]I remember
[01:02.154]When you get cash
[01:04.156]You dey flex me too
[01:06.163][Post-Chorus: Khaid & Olamide]
[01:06.414]Cause I go dey with you (I go dey with you)
[01:10.532]I go dey with you (I go dey with you)
[01:14.799]And I go dey with you (I go dey with you)
[01:19.067]I go dey with you (I go dey with you) (Yeah)
[01:23.835][Verse 2: Olamide]
[01:24.587]Mo ti sha na wole my gee
[01:26.093]Where you hiding send location for IG
[01:28.853]Pull up make we faji
[01:30.359]Everything on the gang, YKV, Young Alhaji
[01:33.376]My time piece don commit
[01:34.703]All eyes on me
[01:35.708]Bustdown no dey drip e dey vomit
[01:37.723]We dey sign biggie contracti
[01:39.775]Won ki wa congrati
[01:40.984]Kole baje o bati
[01:42.257]You're welcome to my party, Turn up bi 4kerty
[01:45.270]Till 4:30, Ka invest ka ra property
[01:48.034]Jaiye Biti Dangote
[01:49.606]**** poverty Ko si biggie
[01:51.493]The only biggie wey dey
[01:52.748]Big dreams, Big moves, Big vision
[01:54.679]Eruku shayo Po
[01:56.032]Kosi competition, We dey ball and sing benediction
[01:57.537][Pre-Chorus: Khaid & Olamide]
[01:57.787]Them say I don follow corner (Ah)
[01:59.367]Cause my life e be one night wonder
[02:01.592]Wetin Sapa make me discover
[02:03.599]Na something wey fit make life shorter
[02:05.870]Go slow no revolver
[02:07.918]Now my life e no fit get coma
[02:09.932]I get girls wey reach be my mother
[02:12.182]Wetin I get wetin I order
[02:14.197][Chorus: Khaid]
[02:14.441]Ohhh my Jigga
[02:16.448]Bro from way back
[02:18.503]When you say fast
[02:20.546]I go dey with you
[02:22.555]No matter the distance
[02:24.901]I remember
[02:26.913]When you get cash
[02:28.981]You dey flex me too
[02:30.757][Post-Chorus: Khaid]
[02:31.008]Cause I go dey with you (I go dey with you)
[02:35.334]I go dey with you (I go dey with you)
[02:39.672]And I go dey with you (I go dey with you)
[02:43.938]I go dey with you (I go dey with you)
[02:51.968]TimiJay on the track
文本歌词
作曲 : Gbenga Olamide Adedeji/SULAIMON SHEKONI SOLOMON
Shab...
Sig...
I dey craze them say Na style (Oh oooh)
Cause them no wan see me progress
Call my phone once in a while (Call my phone)
Dark shades I fit no see your text
Them say I don follow corner
Cause my life e be one night wonder
Wetin Sapa make me discover
Na something wey fit make life shorter
Go slow no revolver
Now my life e no fit get coma
I get girls wey reach be my mother
Wetin I get wetin I order
Ohhh my Jigga
Bro from way back
When you say fast
I go dey with you
No matter the distance
I remember
When you get cash
You dey flex me too
Cause I go dey with you (I go dey with you)
I go dey with you (I go dey with you)
And I go dey with you (I go dey with you)
I go dey with you (I go dey with you) (Yeah)
Mo ti sha na wole my gee
Where you hiding send location for IG
Pull up make we faji
Everything on the gang, YKV, Young Alhaji
My time piece don commit
All eyes on me
Bustdown no dey drip e dey vomit
We dey sign biggie contracti
Won ki wa congrati
Kole baje o bati
You're welcome to my party, Turn up bi 4kerty
Till 4:30, Ka invest ka ra property
Jaiye Biti Dangote
**** poverty Ko si biggie
The only biggie wey dey
Big dreams, Big moves, Big vision
Eruku shayo Po
Kosi competition, We dey ball and sing benediction
Them say I don follow corner (Ah)
Cause my life e be one night wonder
Wetin Sapa make me discover
Na something wey fit make life shorter
Go slow no revolver
Now my life e no fit get coma
I get girls wey reach be my mother
Wetin I get wetin I order
Ohhh my Jigga
Bro from way back
When you say fast
I go dey with you
No matter the distance
I remember
When you get cash
You dey flex me too
Cause I go dey with you (I go dey with you)
I go dey with you (I go dey with you)
And I go dey with you (I go dey with you)
I go dey with you (I go dey with you)
TimiJay on the track