[00:00.000] 作词 : Michael Adebayo Olayinka/Daniel Benson[00:01.000] 作曲 : Michael Adebayo Olayinka/Daniel Benson[00:02.117][Intro: BNXN][00:02.284]Ob'[00:03.539]Obah!!![00:07.597]Wah dem a say?[00:12.788]Mm, hmm[00:14.290]Mm, hmm, oh no, oh no no no, oh no no no[00:17.373]Wo le, oh, oh no no, oh lo-lo, o lo-lo, o lo-lo[00:29.001][00:31.510][Chorus: BNXN][00:32.910]Tunbo, tunbo[00:33.645]Gbaskelebe, which one I go choose?[00:36.419]Just wan nenepo[00:38.248]Ko ma fi mi denge pose[00:40.712]I say make you dance for me[00:42.851]Make you no go de jonze[00:44.698]I swear you dey poe[00:46.445]You no know as e de go[00:48.607]Tunbo, tunbo[00:50.138]Gbaskelebe, which one I go choose?[00:52.919]Just wan nenepo[00:54.906]Ko ma fi mi denge pose[00:57.156]I say make you dance for me[00:59.623]Make you no go de jonze[01:01.623]I swear you dey poe[01:03.426]You no know as e dey go[01:04.911][01:05.206][Verse 1: Ruger][01:06.732]Baddie[01:08.071]With all due respect[01:09.025]The brother wey dey knack you no get sense[01:10.930]'Cause he never jam you to full extent[01:12.897]See you never experience full wetness[01:14.962]But mind you, I'm God sent[01:17.285]Baby, I go need your full consent[01:19.485]Show your ID, I dey avoid government[01:21.882]I'm a good citizen of this continent[01:24.437]Arise o compa'[01:26.273]Sunmo mi turn your back, oh, back, oh[01:28.788]Na back to back, oh, back, oh[01:30.934]E reach morning pack your bag, oh, bag, oh[01:32.878]No take my Polo Marco[01:35.196]If you carry am return am back, oh, back, oh[01:37.295]Come take another round, oh[01:39.437]Back oh. back oh[01:40.860][01:41.035][Chorus: BNXN & Ruger][01:41.188]Tunbo, tunbo[01:41.616]Gbaskelebe, which one I go choose?[01:44.019]Just wan nenepo[01:45.885]Ko ma fi mi denge pose[01:48.281]I say make you dance for me[01:50.371]Make you no go dey jonze[01:52.332]I swear you dey poe[01:54.275]You no know as e dey go, ah[01:56.502]Tunbo, tunbo[01:57.745]Gaskelebe, I no fit see you spit kelebe[02:01.034]You too soft like fresh Agege[02:03.089]You too hot you need abebe[02:05.514]Yansh be like Sandra Benede[02:07.793]I no fit weigh the size omiemie[02:09.629]You get Only Fans make I check[02:11.551]And my favorite part na twe twe[02:13.036][02:13.419][Verse 2: BNXN][02:14.785]Ani mo l'omo l'america na[02:17.966]Her papa na commodore[02:20.139]She like when I'm in control[02:23.696]Mo tun wa l'omo ni Ikate naa[02:26.243]The girl name na Modina[02:28.578]You know she like money gan[02:32.078]Which one I go choose? ah[02:34.652]Just wan nenepo[02:36.691]You sha know as e dey go[02:38.249]Are you gonna dance for me?[02:41.064]Oh baby, make I know?[02:42.951]Before I start to throw, all my money on you[02:46.237][02:46.980][Outro: Ruger][02:47.349]Tunbo, tunbo[02:48.283]Gbaskelebe, I no fit see you spit kelebe[02:51.507]Too soft like fresh Agege[02:53.858]Too hot you need abebe[02:55.849]Yansh be like Sandra Benede[02:57.939]I no fit weigh the size omiemie[03:00.080]You get Only Fans make I check[03:02.289]And my favorite part na twe twe