[00:00.000] 作词 : Olaitan Ikuforiji[00:01.000] 作曲 : Olaitan Ikuforiji/Adetiloye Samuel Oluwadurotimi[00:03.447]Oh, no, no[00:10.498]So many stories untold[00:13.532]So many mysteries I gats to unfold[00:19.026]The musical legacy I gats to uphold[00:23.399]As I run with the data, dey try to dey download, oh no[00:28.256]All of them know say I bloody, on code[00:31.809]The day wey every knee shall bow, every tongue confessing, on God[00:35.193]Give dem gbedu from the front and back, to the left and right, they go reload, oh[00:40.660]I know the journey long, but Oritse don throw me the compass for the road, oh[00:44.654]I no know how I wan do am[00:47.412]But e go soft (Soft)[00:49.041]And e go shock una, 'cause e go choke[00:53.377]You know I no know how I wan do am[00:55.923]'Cause e go soft[00:58.590]And e go shock una, 'cause e go choke[01:04.537]Igi-imu jinna s'ori[01:08.124]You know say me and you no dey for same katigori, story, nah[01:13.674]Igi-imu jinna s'ori[01:16.606]You know say me and you no dey for same katigori, story, oh[01:21.538]Oh-oh[01:24.624]I know many boys want to be like me[01:27.331]Many boys wan de sound like me[01:29.160]And still, many boys don dey backbite me, backbite me (Oh)[01:33.774]I say na these gatekeepers wan dey boycott me[01:36.450]Some OGs don dey blackboy me[01:38.222]But I get Jesus wey go support me (And I get Jesus wey go support me)[01:40.245]I no know how I wan do am[01:41.933]But e go soft (Soft)[01:43.755]And e go shock una, 'cause e go choke[01:48.246]You know I no know how I wan do am[01:51.168]'Cause e go soft[01:53.254]And e go shock una, 'cause e go choke[01:59.093]Igi-imu jinna s'ori[02:02.576]You know say me and you no dey for same katigori, story, nah[02:08.485]Igi-imu jinna s'ori[02:11.803]You know say me and you no dey for same katigori, story, oh[02:15.949]Oh-oh[02:18.848]So many stories untold[02:22.455]So many mysteries I gats to unfold[02:26.613]The musical legacy I gats to uphold[02:31.599]As I run with the data, dey try to dey download, oh, no[02:36.266]All of them know say I bloody, on code (Bloody, on code)[02:39.900]The day wey every knee shall bow, every tongue confessing, on God[02:44.086]Give dem gbedu from the front and back, to the left and right, they go reload, oh[02:49.294]You know the journey long, but Oritse don set me the compass for the road, oh