[00:00.000] 作词 : Adedamola Adefolahan/Ajibode Kehinde Olalekan[00:01.000] 作曲 : Adedamola Adefolahan/Ajibode Kehinde Olalekan[00:10.443]Low-key[00:11.447]All of them don dey notice[00:14.214]I'm not joking[00:15.965]All my guys dem, dem know me[00:18.979]Since '06[00:20.494]I've been writin' this story[00:23.506]I no be OG[00:25.011]But, if you ask dem, dem know me[00:28.281]I no dey blow trees[00:29.788]Orin lo nyi mi l'ori (l'o-o-ri)[00:32.542]Music chose me[00:34.305]Just know this and know peace (know)[00:37.069]I dey lowkey[00:38.819]But, I'm never lonely[00:41.583]Sexy ladies[00:43.341]Come whine fi me slowly[00:45.850]Na the love wey I see na hin wey give me liver[00:48.861]I be ghetto boy, I be sinner[00:50.867]Fear nobody, only Jehovah[00:53.380]And, I thank the Lord, I dey go far[00:55.643]Usain Bolt, mo d'aleba[00:58.148]Shout out s'awon t'emi ninu Shitta[01:00.157]Bandana lori bi ti 2Pac[01:02.417]Midnight walkers, Karashika, ahh[01:06.443]Dem never see me comin' (joor-joor, joor-joor)[01:10.459]Hmm-mm, comin' (l'Eko)[01:12.210]Mo gbe wan ni "is coming" (ii-yeah-yeah, oh-yoh)[01:15.477]Naija boy wey dey go foreign (wey go foreign)[01:18.490]Wey go foreign (wey go foreign)[01:21.514]Oshey, Mr. Money (oshey, Mr. Money)[01:23.262]I'm never weak, I never cease (ahn-ahn)[01:25.022]'Til eternity, I'm on fire[01:27.532]My legacy will not die[01:30.043]My family is for life[01:32.050]Where dem dey?[01:32.808]Who dem be? (awon da?)[01:34.558]Dem go craze, dem go tire[01:36.577]Dem go say, dem go say (dem go say, dem go say)[01:38.833]"Dem no know wetin dey sup" ("dem no know wetin dey sup")[01:41.509]But, low-key[01:42.766]All of them don dey notice (ahn-ahn-ahn)[01:45.778]I'm not joking[01:47.283]All my guys dem, dem know me (ahn-ahn, ahn)[01:50.052]Since '06 ('06)[01:52.058]I've been writin' this story (sto-ry)[01:54.824]I no be OG[01:56.327]But, if you ask dem, dem know me[01:58.836](Giddem)[01:59.338]Na the love wey I see na hin wey give me liver (give me liver)[02:01.848]I be ghetto boy, I be sinner (I be ghetto boy, I be sinner)[02:04.366]Fear nobody, only Jehovah[02:06.377]And, I thank the Lord, I dey go far (I dey go far)[02:08.631]Usain Bolt, mo d'aleba (aleba)[02:10.894]Shout out s'awon t'emi ninu Shitta[02:13.156]Bandana lori bi ti 2Pac[02:15.662]Midnight walkers, Karashika, ahh[02:19.432]Dem never see me comin' (joor-joor, joor-joor)[02:23.625]Hmm-mm, comin' (l'Eko)[02:25.384]Mo gbe wan ni "is coming" (ii-yeah-yeah, oh-yoh)[02:28.396]Naija boy wey dey go foreign (wey go foreign)[02:31.409]Wey go foreign (wey go foreign)[02:34.416]Oshey, Mr. Money[02:37.688]Dem never see me comin'[02:41.957]Hmm-mm, comin'[02:44.208]Mo gbe wan ni "is coming" (mo gbe wan ni)[02:46.974]Naija boy wey dey go foreign[02:50.488]Wey go foreign[02:52.497]Oshey, Mr. Money (oshey, Mr. Money)