[00:11.149] People wey no dey feed you[00:13.162] Always the first to talk about your life[00:16.108] Look at the irony[00:17.950] Shame you for public come dey beg for side[00:20.939] Don't get it twisted, I no dey kiss ass[00:22.748] That shit is not healthy[00:25.970] Keeping my distance[00:27.600] Some people are worse than pandemic[00:29.549][00:29.679] If e go cost my peace[00:32.102] Den I go take my leave[00:34.589] If e no be money[00:36.995] Do not disturb me, please[00:39.510] If e go cost my peace[00:42.026] That's some expensivе shit , oh[00:44.497] If e no be money[00:46.782] Do not disturb mе, please[00:49.180][00:49.452] Majisoro, hold on[00:51.848] It is what it is[00:54.353] Mawobe, leave am[00:59.254] Majisoro, hold on[01:01.823] It is what it is[01:04.154] Mawobe, leave am[01:07.542][01:10.466] Money no dey bring happiness, oh[01:12.630] Na when I get money I realize, oh[01:15.070] But I no be hypocrite[01:17.784] I dey pray make you get your own too[01:20.216] See, bad times will never last[01:22.683] Elemi lo ma last, life come at you so fast[01:27.287] Small time you don become wetin you hate[01:29.729] Low-key, they hate their life[01:32.186] And they're lonely, no energy for nobody[01:35.773] We no dey happy for me, for me[01:39.507] Low-key, you hate your life[01:41.665] And you're lonely, no energy for nobody[01:45.687] No waste your time, man, I no see you[01:48.175][01:48.732] If e go cost my peace[01:51.253] Den I go take my leave[01:53.684] If e no be money[01:56.115] Do not disturb me, please[01:58.646] If e go cost my peace[02:01.129] That's some expensive shit , oh[02:03.674] If e no be money[02:06.043] Do not disturb me, please[02:08.205][02:08.649] Majisoro, hold on[02:11.058] It is what it is[02:13.457] Mawobe, leave am[02:18.396] Majisoro, hold on[02:20.968] It is what it is[02:23.317] Mawobe, leave am