专业歌曲搜索

Charm - Rema.mp3

Charm - Rema.mp3
[00:00.000] 作词 : Rema [00...
[00:00.000] 作词 : Rema
[00:00.347] 作曲 : Michael Hunter
[00:00.694][Intro]
[00:15.099]London
[00:17.704]Another banger
[00:19.308][Pre-Chorus]
[00:20.379]Come here, wetin dey worry you?
[00:22.245]Bring body make I rock am, yeah, yeah
[00:25.341]I know you senior me
[00:27.913]I get money pass your papa
[00:30.043]Wetin you want wey I no fit do for you?
[00:33.223]Why you wan dey buga wọn?
[00:35.627]Shey you be Kizz Daniel ni?
[00:37.748]You better drop your body armor
[00:39.877][Chorus]
[00:40.141]Soco, ah
[00:41.213]Sofry with this body
[00:43.069]Make we run am on a lowkey
[00:46.175]Baby you know me
[00:48.033]E get as you go move wey I no go 'gree
[00:50.994]Come make I drive your mhm
[00:53.135]Come make I drive this your jalopy
[00:56.278]Baby allow me
[00:58.133]Tip you off with alawi
[01:00.249][Refrain]
[01:00.524]See body oh (See body, see body oh)
[01:05.574]Egba mi oh (Egba mi, egba mi oh)
[01:10.091]E dey burst my bololo
[01:13.270]E dey burst my bololo (E dey burst my bololo)
[01:15.660]Please help me oh
[01:17.364]Me I don jam wetin pass me oh
[01:19.225][Pre-Chorus]
[01:20.016]Come here, wetin dey worry you? (Worry you, uhh)
[01:22.426]Bring body make I rock am (Yeah, yeah)
[01:25.808]I know you senior me (Me)
[01:28.195]I get money pass your papa (Pass your papa, oh)
[01:30.327]Wetin you want wey I no fit do for you? (For you)
[01:32.923]Why you wan dey buga wọn? (Wọn)
[01:35.306]Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhmm)
[01:37.963]You better drop your body armor
[01:39.830][Verse]
[01:40.092]You too dey form with this love of a thing baby eh, lend me, lend
[01:44.875]I get pounds for you, you wan dey do like say eh, naira no dey end
[01:49.929]You too dey stiff, dey do like say your waist no dey eh, e no dey bend
[01:54.708]Oya follow my command baby do like I do
[01:57.388]Baby front and back
[01:58.445]Gimme boom-baka-boom
[01:59.783][Chorus]
[02:00.045]Soco, ah
[02:01.371]Sofry with this body
[02:03.227]Make we run am on a lowkey
[02:06.079]Baby you know me
[02:07.945]E get as you go move wey I no go 'gree
[02:11.136]Come make I drive your mhm
[02:13.247]Come make I drive this your jalopy
[02:16.122]Baby allow me
[02:17.973]Tip you off with alawi
[02:20.090][Pre-Chorus]
[02:20.094]Come here, wetin dey worry you? (Worry you, uhh)
[02:22.489]Bring body make I rock am (Yeah, yeah)
[02:25.340]I know you senior me (Me)
[02:27.671]I get money pass your papa (Pass your papa, oh)
[02:30.055]Wetin you want wey I no fit do for you? (Wetin you want wey I no fit do for you?)
[02:32.986]Why you wan dey buga wọn? (Buga wọn)
[02:35.311]Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhmm)
[02:37.461]You better drop your body armor
[02:39.860][Chorus]
[02:40.118]Soco, ah (Ayy)
[02:41.189]Sofry with this body
[02:43.063]Make we run am on a lowkey
[02:45.968]Baby you know me
[02:48.102]E get as you go move wey I no go 'gree
[02:51.019]Come make I drive your mhm
[02:53.151]Come make I drive this your jalopy
展开