[00:00.000] 作词 : Rema/Shallipopi/Agada Prince Oyada[00:01.000] 作曲 : Rema/Shallipopi/Agada Prince Oyada[00:06.282] They call me Shallipopi[00:09.630] Pluto presido[00:14.981] Another banger![00:16.947] Touch down Benin boys gen gen gen[00:19.080] Money yapa money rẹpẹtẹ[00:21.080] Remy Ekehuan road shalli Sapele[00:23.148] Santa Monica touchdown shekens[00:25.197] They dey like to dey dance the lẹgbẹẹgbẹ[00:27.381] Na we dey bully na we dey pepper[00:29.414] If you play with the boys, you go collect[00:31.216] See doings you no fit talk say we no get[00:33.230] E get why dem dey call us Benin boys, we no dey make too much noise[00:37.861] Na we dey pull up with convoy[00:40.026] You know the billing wey we dey chest[00:42.143] Many fishes in the river but na you I wan taste, chop you and clean mouth[00:47.376] Eat you for lunch, have you for dinner, unto the next[00:50.276] See money see am see see see money o[00:52.425] See money see am see see see money o[00:54.517] See money see am see see see money o[00:56.376] See see see money o wahala[00:58.616] See money see am see see see money o[01:00.764] See money see am see see see money o[01:02.815] See money see am see see see money o[01:07.015] Na we be the pride of Benin Oba sef suppose give us medal o, give medal o[01:11.206] Na my Benin brothers I go call before I call ọlọpaa o if anything kpa o[01:15.397] Remy boy you can paste me you location[01:17.731] What is your next destination?[01:19.500] Should I give you my direction?[01:21.064] Touch Benin boy, you don touch the full nation[01:23.786] Touch down Benin boys gen gen gen[01:25.867] Money yapa money rẹpẹtẹ[01:27.968] Remy Ekehuan road shalli Sapele[01:29.986] Santa Monica touchdown shekens[01:32.133] They dey like to dey dance the lẹgbẹẹgbẹ[01:34.169] Na we dey bully na we dey pepper[01:36.257] If you play with the boys, you go collect[01:38.052] See doings you no fit talk say we no get[01:39.885] E get why dem dey call us Benin boys[01:42.635] We no dey make too much noise[01:44.652] Na we dey pull up with convoy[01:46.786] You know the billing wey we dey chest[01:48.919] Many fishes in the river but na you I wan taste, chop you and clean mouth[01:54.173] Eat you for lunch, Have you for dinner, unto the next[01:57.151] O ya spekele spekele dun gbaga dun[01:59.206] Benin boys no dey rest o ya ji ma sun[02:01.230] Say we see opportunity we no fit zuzu[02:03.491] Small thing come out use am buy 4matic[02:05.457] Small circle, big money, dirty money[02:07.774] Chubby body wanna gum me, ah[02:09.639] New Benz o incoming, sexy body[02:11.727] Tell me what time that you coming[02:13.772] See money see am see see see money o[02:15.824] See money see am see see see money o[02:17.958] See money see am see see see money o[02:19.836] See see see money o wahala[02:22.113] See money see am see see see money o[02:24.274] See money see am see see see money o[02:26.344] See money see am see see see money o