[00:00.000] 作曲 : Imohiosen Patrick/Joseph Akinwale Akinfenwa-Donus[00:05.002]Greatness[00:07.780](Sig')[00:10.626]Mm-mmm, mm-mm, mm[00:14.014](Signal)[00:14.990]'Pon deck[00:15.501]DJ Neptune, hit me[00:17.548]Oya, romance me (feed me 'til I belleful)[00:21.654]Moni ko fa mọ mi (I'm your man and I'm your boo)[00:25.887]All the bills on me (because the pocket heavy too)[00:30.423]And I must shine my 32 when I see your bawa[00:33.735]Making me fall again (again)[00:35.769]Me, I go come again (again)[00:37.340]Anytime you call my name (my name)[00:39.998]I go answer, ayy (answer, ayy-ayy)[00:41.286]Body wey get power, ayy (ah-ayy)[00:44.353]Na water bam-bam, ayy (omi)[00:46.237]Go call your father, ayy (ayy-ayy, ahh)[00:48.140]And call your mother, ayy, ah-oh-wah (da-da, da, da)[00:51.497]You, fine from your head to your shoe[00:54.920]Wetin you want, I go do[00:57.168]Na love I dey love, I no be mumu, waka[01:00.438]Ye, carry your matter for head[01:03.497]Ọmọge, you scatter my brain (yeah-yeah)[01:05.672]Na love I dey love, I no be mumu, waka (yeah-yeah, yeah)[01:09.093]You sef know say you bad[01:11.143]You dey overtake[01:13.052]I get sugar to give oh[01:15.543]Come and chop my cake oh[01:17.638]Ɔdɔ, nothing do you[01:19.522]Nobody do reach you[01:21.938]Oya, gimme small[01:23.750]No dey denge pose, ah-ayy[01:26.164]Critically, nobody fit do you like me[01:29.235]Baby, oya, sit down 'pon it, 'pon it[01:31.382]Whine to the bass, make you injure me[01:33.724]Go in, go in, go in[01:35.748]The pop we dey pop, e no get limit[01:37.696]Baby, you can sit down on my face[01:40.083]I go give you time that you gave me, yeah[01:42.189]Making me fall again (again)[01:44.066]Me, I go come again (again)[01:46.089]Anytime you call my name (my name)[01:48.054]I go answer, ayy (answer, ayy-ayy)[01:50.429]Body wey get power, ayy (ah-ayy)[01:52.744]Na water bam-bam, ayy (omi)[01:54.449]Go call your father, ayy (ayy-ayy, ahh)[01:56.613]And call your mother, ayy, ah-oh-wah (da-da, da, da)[02:00.347]You, fine from your head to your shoe[02:03.391]Wetin you want, I go do[02:05.598]Na love I dey love, I no be mumu, waka[02:08.937]Ye, carry your matter for head[02:11.834]Ọmọge, you scatter my brain[02:14.025]Na love I dey love, I no be mumu, waka[02:17.633]You, you fine from your head to your shoe[02:20.445]Wetin you want, I go do[02:22.786]Na love I dey love, I no be mumu, waka (ooh)[02:26.029]Ye, carry your matter for head[02:29.026]Ọmọge, you scatter my brain[02:31.149]Na love I dey love, I no be mumu, waka[02:35.729]Yeah-uh, yeah-uh (greatness)[02:38.592]Yeah-uh, yeah-yeah[02:40.565]Yeah-uh, yeah-uh, yeah-uh[02:41.335]DJ Neptune[02:44.241]'Pon-'pon me[02:45.581]Joe', Joeboy 'pon deck[02:50.472]Baddest[02:50.664]Joeboy 'pon deck[02:50.983]Joe', Joeboy 'pon deck[02:51.709]Joeboy 'pon deck[02:52.037]Sounds of Neptune