[00:00.00] 作词 : Michael Olayinka Adebayo[00:01.00] 作曲 : Michael Olayinka Adebayo[00:17.36]Cook that thing[00:20.15]Man getting high till I fade out[00:22.20]If the vibe no pure, on my way out[00:24.45]Hullabaloo anytime we step out[00:26.81]The men dem outside, we no dey house[00:29.37]No dey look for us, we no dey house[00:31.77]You no dey see the mula we don spray out[00:34.01]Thank God say the maga don pay out[00:36.38]Ope oh-oh-oh-oh[00:38.40]See, I'm ahead of them, asiwaju[00:41.56]I'm a ****ing baller, Ighalo ni mi[00:44.34]No man fit talk shit to me[00:46.29]Ni'lu mi, you go collect oh[00:48.52]See, omo na me dey lead, asiwaju[00:51.35]I'm a ****ing baller, Ighalo ni mi[00:53.97]No man fit talk shit to me[00:55.96]Ni'lu mi, you go collect oh[00:58.28]Cheers to my friends and clique[01:00.28]When I call, demma all pulling up quick[01:02.57]Strapped up with the guns and the swords and things[01:04.97]Bring hеll to anybody wey try test me[01:07.27]I'm your daddy, I'm your unclе, I'm your popsy[01:09.65]I be old man, no go dey call me "Gen Z"[01:12.07]Bredda see[01:12.92]Steady giving them gap, mo ti lo far[01:15.41]They can never near me[01:16.94]As my lover, lover, just go[01:19.92]My oyinbo wife, don show[01:22.51]Omo, my polo white, my face show[01:24.89]Sweet boy for life, they don't know[01:27.23]Your serious babe dey worry my phone[01:29.62]E don dey sup for back, you don't know[01:32.05]Everyday we dey run am on code[01:34.41]You suppose to know how the thing go[01:36.30]Man getting high till I fade out[01:38.81]If the vibe no pure, on my way out[01:41.19]Hullabaloo anytime we step out[01:43.56]The men dem outside, we no dey house[01:46.13]No dey look for us, we no dey house[01:48.44]You no dey see the mula we don spray out[01:50.81]Thank God say the maga don pay out[01:53.11]Ope oh-oh-oh-oh[01:55.41]See, I'm ahead of them, asiwaju[01:58.38]I'm a ****ing baller, Ighalo ni mi[02:01.05]No man fit talk shit to me[02:03.05]Ni'lu mi, you go collect oh[02:05.38]See, omo na me dey lead, asiwaju[02:08.07]I'm a ****ing baller, Ighalo ni mi[02:10.77]No man fit talk shit to me[02:12.57]Ni'lu mi, you go collect oh[02:14.73]Omo, na different steeze[02:17.59]Singlet, belt, and ripped out jeans[02:20.04]Man too wise, I no fit loose that cheese[02:22.44]Oluwa thunder my body with blessings[02:24.95]Ogbeni, ogbeni leave that thing[02:27.20]When I say kukuruku cook that thing[02:29.58]Who dey check?, who dey check am?[02:31.25]Oya look that thing[02:32.14]Face white, yansh black, I rebuke that thing[02:34.26]Make nobody try stress me, I no be JJC[02:37.17]I don't if you get it on a top rating[02:39.46]Affiliate with the best team, you wan race me[02:42.04]We no dey do the same thing, hmm, hmm[02:44.42]Canoe no be jet ski, omo you say wetin?[02:46.73]No go reason me less, omo, you go chop crapping[02:49.35]I do it diligently, won le mi[02:51.65]Won le ba mi[02:53.41]Man getting high till I fade out[02:55.61]If the vibe no pure, on my way out[02:58.02]Hullabaloo anytime we step out[03:00.32]The men dem outside, we no dey house[03:02.94]No dey look for us, we no dey house[03:05.26]You no dey see the mula we don spray out[03:07.49]Thank God say the maga don pay out[03:09.93]Ope oh-oh-oh-oh[03:12.08]Man getting high till I fade out[03:14.80]If the vibe no pure, on my way out[03:17.14]Hullabaloo anytime we step out[03:19.60]The men dem outside, we no dey house[03:22.04]No dey look for us, we no dey house[03:24.46]You no dey see the mula we don spray out[03:26.78]Thank God say the maga don pay out[03:29.13]Ope oh-oh-oh-oh